FYI, ''aucun wahala, je suis juste lui donnant un bout de l'iceberg'' means, ''no wahala, I am just giving him a tip of the iceberg''
egrace62, no take me play o. I should be rubbing shoulders with someone like Emeritus Professor Glynnis Cropp this na Pa Right Abi?, we both carried out a research on mediaeval French Language of couse nah, Na mordern day french u for go do research.old school french, no b that one Pa Right dey take make shakara say en get A3, na only Ancient French una Sabi, at Massey University in New Zealand. Pa Right na u b Emeritus Proff. Glynnis Crop? una no go Kill us o
Ce n'est pas une plaisanterie!!!! oui je sais que vous etes tres serieux