+1(514) 937-9445 or Toll-free (Canada & US) +1 (888) 947-9445
Naija Pikin said:
:D
No shaking, if there is going to be any problem, it won't start immediately. If it does start, Canada would evacuate(us) her citizens in Nigeria. : 8) 8)

yes oooooooo
 
favourme said:
Hello,
I am from wafi in Niger. O boy I applied for cad imm since sept. 2004 till date my appli is still on quene. Is there any body here that appli at the same time with me? or do any of you know which year they are attending to now? May be 2003. Let me hear from you.

Omo, send specific enquiry to Accra immediately... They have started treating 2004 cases.
 
Naija Pikin said:
Egrace,
Na so I dey laugh when I was typing. I would love to be at the next meeting, I honestly hope to make it. The wahala is that I stay in Port Harcourt, but meeting all you nice guys is worth the wahala.
Lest I forget, Pa Awoderu did not comment on my post, I hope him no vex o!

Good people of Naija,just heard from my good brother Naija pikin that the next meeting would be this month somewhere at isaac john in Lagos,it would be great to attend to see the great people on this forum,could someone just tell me the date and the venue pleaseeeeeeeeeeeeeeeeeee ;) ;).thanks
 
ANigerian said:
All

keep th jokes, banter and serious issues up, me sef dey laff ooooo! :D

Yes o!, I am back from school run, Baba oni Baba wey dey do school run, ''It is me''.
 
moegbenga said:
Good people of Naija,just heard from my good brother Naija pikin that the next meeting would be this month somewhere at isaac john in Lagos,it would be great to attend to see the great people on this forum,could someone just tell me the date and the venue pleaseeeeeeeeeeeeeeeeeee ;) ;).thanks

Gbengooz, just after we spoke on phone, I opened the forum to see that Momsie Ig, posted a reminder on the meeting, u just scroll back on this page. I can see that you have not joined the ''Pa'' club, you be small pikins?
 
i be babamoe lol :)
 
Somebody go break ya head through the net...u nefa know u nefa sabi....who u dey call momsie?

Na that fyne lady IG u dey call momsie...let her hear you u go sabi...

Na momo she be jare...Gbenga I beg waka back small to get the tori about the place jare...
 
Right said:

lai lai, you no sabi say Momsie na correct name; straight from V.I(Lagos), na momo be the one wey come from Agbowo(Ibadan).
 
Naija pickin u dey try my patience too much.Who be momsie,me small pickin wey neva sabi anythin.Another mary in the making,So dem neva yan you say no old woman,momsie,momo,ma for this forum,na so so fresh fish dey here ooh.

Right, i hail oo for branding and marketing me so high.My price value don go up ,no bi small thin.

Moegbenga,try come as you too bi papa eh.NA BARCELOS FOR ISAAC JOHN STREET,GRA IKEJA and the ago na 1PM PROMPT.Make una show on time oo, i dey beg oooooooh
 
igbehinadara said:

Okay I give up Aunty Ig, oh sorry, ''Babe Ig''. Too bad, I may not be able to make it to Lagos, what can I contribute, a carton of wine?, but for the small pikins like Babe Ig and co, wey neva sabi anything, I go send biscuit, chinchin, sweet, coke and fanta.
 
I accept Babe on behalf of all the babes.Sorry that you can't make it to Lag,anyways it is the spirit behind it that matters a lot.Drop in with a call or join us on skype,for your infomat babes no dey eat biscuit and coke(Hennessey,Nice red wine etc).I lobve this forum,keep the jokes coming in.

Lest I forget ooooh.Pa's, pls don't forget to give Ma's a good VALENTINE TREAT.

Wishing all naija"s a sweet,romantic and unforgettable valentine.Me i go chew gum my hussy,what about you?No go touchlight another person val ooooh.

Ig
 
Okay Babe,(this name ''Babe'' for you, I dey fear o!) will call and join on skype. Expect some wine from me. Abeg no too chew Oga o, make he still remain for you for yonder(Canada), serious cold dey there o!
 
Naija Pikin

I am loving you man, you're such a cracker. I love your joke on the other thread about being a pal to minister Kenney and Glen Miller and the one about wheat and not pitta bread - you are THE MAN.

Peace!!!
 
@ Naija Pikin,
U no finish ur story o. u no tell us if ur little nephew( Fred) is back in nigeria and wether he had to trek back to Naija
 
ANigerian said:
Naija Pikin

I am loving you man, you're such a cracker. I love your joke on the other thread about being a pal to minister Kenney and Glen Miller and the one about wheat and not pitta bread - you are THE MAN.

Peace!!!

My G., this oyibo people dem funny o!, how person go dey ask for Glen Miller phone number. I go take style dey yab them, all na to ease tension, when we reach Canada, we go settle ourselves, NO PADDY FOR JUNGLE.
Meanwhile, ''My G'', stands for My Guy, or My Girl, abeg take the one that is applicable to you, all I know is that you are ANigerian,
One Love!!!