Hi
i beg naija people how una dey do am?consultants wei i see say na 1600 us dollars and its non refundable!which kind risk be tat?and na only God know how long e go take! i beg any one wit more reliable source?
Go with a CSIC registered consultant that offers a money back guarantee if you don't get the visa.
PMM